Lesson 2 Flashcards
1
Q
Please
A
abeg
2
Q
Please give me your cup
A
abeg, come carry me your cup
3
Q
what is this?
A
wetin be this?
4
Q
fraud / scam
A
wayo
5
Q
Please, it costs too much
A
E too cost abeg
6
Q
enough / calm down
A
E don do
7
Q
come
A
show
8
Q
will you come?
A
you go show?
9
Q
be vigilant / pay attention / be smart
A
shine your eyes
10
Q
excuse me / make way
A
comot for road
11
Q
I don’t know
A
I no sabi
12
Q
I was surprised / shocked / in awe
A
E shock me
13
Q
what did you say?
A
you say wetin?
14
Q
I’m leaving
A
na wakaa get me
15
Q
sit down
A
sidon (si-doe-wn)